制作
作曲和作词
Jeffrey Okonkwo
词曲作者
制作和工程
Ransom Beatz
制作人
歌词
Nollywood Clip
As them dey look, I dey demo
I dey chop my life, I dey flenjo
Cuz papa God too dey bless us
But Olofofo dey try to end us
Oh no
Listen o
For anybody wey talk dem no know
Say na me wey dey run the show
For Ajao estate them know
Mo ni pa kotun bor
You no dey see as the thing dey go?
Omo na die them dey
Go tell them yawa dey
Cuz I dey catch cruise ay
Ah
Everything good for where I dey
I dey catch cruise ay
Ah
Everything good for where I dey
I dey catch cruise
(Ahhh) Kilonso?
(Ahhh) Kilo dey?
(Ahhh) Kilonso?
(Ahhh) Kilo dey?
(Ahhh) Kilonso? You have entered the zone of cruise control
(Ahhh) Kilo dey? If you are feeling it say ye ye
(Ahhh) Kilonso?
(Ahhh) Kilo dey?
Here's something interesting
I no dey use my eyes see person
Wey no dey talk about money thing
Cuz God no gree bad thing
Them bet I no go win
But now I don dey chop dem clean
Yawa o
Yawa o
Cuz I dey catch cruise ay
Ah
Everything good for where I dey
I dey catch cruise ay
Ah
Everything good for where I dey
I dey catch cruise
Written by: Jeffrey Okonkwo

