album cover
Faded
188
Afro-Beat
Faded 由 Team lekwa 于 2024年6月21日 发行,作为专辑“Broken”的一部分。
album cover
专辑Broken
发行日期2024年6月21日
唱片公司Team lekwa
语言English
旋律性
不插电
Valence
舞蹈性
能量
BPM104

歌词

Ndebude ai
Ndebude o
Everyday i dey depreciate oh no no
If na money be the case I wan know
(If na money be the case I wan know)
Oh o oh
E ya ya ah o
Ahhh
You gat me feeling to commit suicide oo
Ah ahn
Fit no know how I'm feeling
Cause it's not your shoe size o
Girl if you go
How I wan take dey my dey o?
Tori everything wey I don do
Na for you o chai
So baby hold it, hold it, hold it
I'm addicted to you like moli, moli, moli
Give me loving, you're my desire (desire)
So tell me what is it you require (require)
Tori my shawty leave o, leave o, leave
Ahh
She wan leave me o, leave me o, leave
Hey ah
Wetin I go do
Where I go go oh oh oh oh
Say wetin I go do for your loving girl?
It is you that I'm wanting yea
So make you stop all this fronting girl
Say make we start it all up again
Cause I'm feeling like a fool
Like who dem use voodoo for o
Oh no yeah
Oh no yeah
Give me loving, you're my desire (my desire)
So tell me what is it you require (require)
Tori my shawty leave o, leave o, leave
Aah
She wan leave me o, leave me o, leave
Hey ah
Wetin I go do
Where I go go oh oh oh oh
Written by: Godson Chukwuneku Okonye
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...