album cover
RELIeVER
8,423
Rap
RELIeVER 由 Lizzy Records 于 2024年4月26日 发行,作为专辑“COBALT: SOMUCHMoRE”的一部分。
album cover
发行日期2024年4月26日
唱片公司Lizzy Records
语言English
旋律性
不插电
Valence
舞蹈性
能量
BPM125

音乐视频

音乐视频

制作

出演艺人
冠廷 Len
冠廷 Len
表演者
制作和工程
SAIONTHEBEAT
SAIONTHEBEAT
制作人

歌词

Pretty girl from UK (stand up, stand up)
Pretty girl from Lagos (stand up, stand up)
Pretty girl from SA (stand up, stand up)
Pretty girl from New York (stand up, stand up)

Sweetie girl it's your lovin' I reminisce
Must to be your lover I chop wedding ring
Anytin dat you want I chop every ting
Whine me o, whine me o, whine me o
I dey craze for her oghogo Romeo
E be like seh i'm Romeo, Romeo
Gimmi munusunu and di way dat she shake ya ukwu
I can't help I must confess
She needing my body inside of her body
E becos I relieve all her stress
E becos I relieve all her stress
E becos I relieve all her stress
Me I ask if my ogede fit fine o
I no go lie when I say, I sabi I sabi you're special
Baby dnd
Wetin dey happen, lovestruck like Aladdin
Lovestruck stuck like
Baby and, in love with ha fashion
She no follow fashion, she no follow
Baby and
Me I spray you money like I do Yahoo
She don see me for native, I'm on da news
She don see me
I tell her
I tell her seh
Sweetie girl it's your lovin' I reminisce
Must to be your lover I chop wedding ring
Anytin dat you want I chop every ting
Whine me o, whine me o, whine me o
I dey craze for her oghogo Romeo
E be like seh i'm Romeo, Romeo
Gimmi munusunu and di way dat she shake ya ukwu
Baby shake ya ukwu
Gimmi munusunu
Don see me for YouTube
Baby girl from SA, no be shaka zula
I dey crazy I dey play, dis one must be juju
Me I ask if my ogede fit fine o
I no go lie when I say, I sabi I sabi you're special
Baby and
Sweetie girl it's your lovin' I reminisce
Must to be your lover I chop wedding ring
Anytin dat you want I chop every ting
Whine me o, whine me o, whine me o
I dey craze for her oghogo Romeo
E be like seh i'm Romeo, Romeo
Gimmi Munusunu and di way dat she shake ya ukwu
Sweetie girl it's your lovin' I reminisce
Must to be your lover I chop wedding ring
Anytin dat you want I chop every ting
Whine me o, whine me o, whine me o
I dey craze for her oghogo Romeo
E be like seh i'm Romeo, Romeo
Gimmi Munusunu and di way dat she shake ya ukwu
I can't help I must confess
Pretty girl from Lagos (stand up, stand up)
Pretty girl from SA (stand up, stand up)
Pretty girl from New York (stand up, stand up)
Pretty girl from UK (stand up stand up)

Written by: Len
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...