album cover
Prayer
3
Worldbeat
Prayer 由 Saanu Records 于 2024年6月21日 发行,作为专辑“Remedy - Single”的一部分。
album cover
发行日期2024年6月21日
唱片公司Saanu Records
语言English
旋律性
不插电
Valence
舞蹈性
能量
BPM101

制作

出演艺人
SanDave
SanDave
表演者
Cappella
Cappella
表演者
作曲和作词
Oluwasaanu Sogo
Oluwasaanu Sogo
词曲作者
Oluwasaanu Ileri
Oluwasaanu Ileri
词曲作者

歌词

E no go pass you by o
Cappella man Dey here so
Amen
E no go pass you by o
Wii
Wetin i Dey find
E no go pass me by oooo
Amen e no go pass me by o
Wetin you Dey find
E no go pass you by
On God
know say E go Better
Every day Yawa Dey
E no mean say if you fall
E no mean say you no go rise up
You go rise up
E no mean say you no go rise up
You go rise up
I Dey pray make Blessing come my Way
I Dey pray make Blessing come my way
I Dey pray make Blessing come my way
I Dey pray make Blessing come my way
Come my way
Come my way
Come my way
Come my way
Come my way
Come my way
Ire ma kan mi
I am blessed o
Personally I am blessed
I no go worry
Ani seh Personally I am blessed
Ire ma kan mi
I am blessed o
Personally I am blessed
I no go worry
Ani seh
Personally I am blessed
I’ve got plenty reasons wey Dey make me Dey stand up
Make me Dey chase my bag
It is very risky if you no get Backup
Oluwa Dey my back
Shogbo o Ah Shogbo)
Shogbo o Ah Shogbo)
It is very necessary (Ah ma kore Wale)
E go come be like Magic
(Owo ma pe)
Rire Gba Rire Gba Rire Gba
Maa Rire Gba o
I Dey pray make Blessing come my Way
I Dey pray make Blessing come my way
I Dey pray make Blessing come my way
I Dey pray make Blessing come my way
Come my way
Come my way
Come my way
Come my way
Come my way
Come my way
I Dey pray make Blessing come my Way
I Dey pray make Blessing come my way
I Dey pray make Blessing come my way
I Dey pray make Blessing come my way
Come my way
Come my way
Come my way
Come my way
Come my way
Come my way
Ire ma kan mi
I am blessed o
Personally I am blessed
I no go worry
Ani seh
Personally I am blessed
Ire ma kan mi
I am blessed o,
Personally I am blessed
I no go worry
Ani seh
Personally I am blessed ooo
Written by: Oluwasaanu Ileri, Oluwasaanu Sogo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...