album cover
Grg
2
Afro-Beat
Grg 由 GRG Entertainment 于 2024年7月4日 发行,作为专辑“Grg - Single”的一部分。
album cover
发行日期2024年7月4日
唱片公司GRG Entertainment
语言English
旋律性
不插电
Valence
舞蹈性
能量
BPM103

制作

歌词

GRG
So many times wey I don Dey face my hustle
Nobody see me then
Nah them Dey chilling then
nobody see me then oh
When I dey face my hustle
nobody see me then
Nah dem Dey chilling then
Nobody see me then oh now
GRG
Me I never relent
Me I never relent
Me I never relent oh no yea yea
GRG
Me I never relent
Me i no go never relent
Me I never relent oh no yea
We been Dey praying everyday
More money every night and day
Koriwa tete bawase
Kirewa Kole letetede oh yeah
We been Dey praying everyday
Koriwa tete bawase
Eleda tete bawase
More money every night and day
Business Monday to Friday
Balling Friday to Sunday
Eleda tete bawase
Kirewa tetede
Them be asking why we no Dey tire
Dem be dey asking why we no Dey fall down
Why we no dey tire
Say we never relent oh
I say yea we no Dey tire
Omoh we no Dey tire
because we like fashion
nobody can see our down fall
Ahh ahh
We no Dey tire
Omoh we no Dey tire
Because say we like fashion
Nobody can see our down fall oh yea
GRG
Me I never relent
Me I never relent
Me I never relent oh no yea yea
GRG
Me I never relent
Me i no go never relent
Me I never relent oh no yea
GRG
We never relent
We no go relent oh yea
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...