album cover
Dada
album cover
Dada 由 Badmansteez 于 2024年7月21日 发行,作为专辑“Confessions - EP”的一部分。
2024年7月21日
唱片公司Badmansteez
语言English
BPM100
旋律性
不插电
Valence
舞蹈性
能量

歌词

Omo I get Afro juice o
I get that thing wey be say carry body
Omo no come dey whine one kind thing for here o
Me I be Ondo boy o
Make you know as the matter take be
Barz make dem pass the booze
With the menu too(s)
Getty many-tools
Bringy orange juice
Make we party hard
With this vanilla.
See this biggy yansh
Make i marry ya
I no go fuck with you
See i no go lie for you
You know say me i go dey for you my shawty
You know say I go Dey
Dada scatter my brain
Make me kolo for here
But you no wan follow my way
Make me kolo for here
Aww what you gat to do
What you gat to do
Its an attitude
For this afrojuice
Make your body jonze
Make your body bounce
See the biggy yansh
Make your body boune
I no go fuck with you
See i no go lie for you
You know say i go dey for you my shawty
You know say I go dey
Say if you want make you tell me
Knock on my door you can come in
I’ll be the one, be your photographer
And if you want I can be your Umbrella
To shade you, make you come close
I gat your medicine and you know
I just wanna buy you that ring ring
I just wanna give you that bling bling
Dada scatter my brain
Make me kolo for here
But you no wan follow my way
Make me kolo for here
Aww what you gat to do
What you gat to do
Its an attitude
For this afrojuice
Make your body jonze
Make your body bounce
Make your body bounce
See the biggy yansh
I no go fuck with you
See i no go lie for you
You know say me i go dey for you my shawty
You know say I go dey
Dada scatter my brain o
Oh oh oh ah ah ah
Dada scatter my brain o
Dey scatter my brain o ye eh
Written by: Timilehin Kupolokun
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...