album cover
CAESAR
15,567
World
CAESAR 由 Black Coco 于 2024年7月12日 发行,作为专辑“CAESAR - Single”的一部分。
album cover
发行日期2024年7月12日
唱片公司Black Coco
语言English
旋律性
不插电
Valence
舞蹈性
能量
BPM101

歌词

Aye, e-ye ey ey
Aye ey ey
Aye, e-ye ey ey
Aye ey ey (Markdat)
Dem try trip me to fall when they see me near finish line
Me I steady pon dey alert, I carry jigga fire dem back
Dem fire catapult wey carry weight send my way, now
I never fold up for dem, see as I jump and pass
Even if I run di race on my own
Shooting star no relenting
Give on to Caesar wetin be Ceaser's
Taking what I deserve
Never back down getti liver
I go turn dem to believers
Melody sweeti like coca
River too full never run dry
Hmm I'm going for all that belongs to Ceasar
Shooting star no relenting
Give on to Caesar wetin be Ceaser's
Taking what I'm deserving
Aye, e-ye ey ey
Aye ey ey
Aye, e-ye ey ey
Aye ey ey
No di bite finger wey di feed you
But wetin I go do with this one wey dey feed me stones
Saying shit that I didn't do
I'm just keeping my cool
'Cause I carry plenty grace you no fit to bare oh
And I know say you no know
Even if I run di race on my own
Shooting star no relenting
Give on to Ceasar wetin be Ceaser's
Taking what I deserve
Never back down getti liver
I go turn dem to believers
Melody sweeti like coca
River too full never run dry
Hmm I'm going for all that belongs to Ceasar
(Shooting star no relenting)
Give on to Ceasar wetin be Ceaser's
Taking what I'm deserving
Never back down getti liver
I go turn dem to believers (Aye, e-ye ey ey)
Melody sweeti like coca (Aye ey ey)
Black girls they dey deliver (Aye, e-ye ey ey)
Dey deliver
We go turn dem to believers (Aye, e-ye ey ey)
Melody sweeti like coca (Aye ey ey)
Black girls they dey deliver (Aye, e-ye ey ey)
Written by: Black Coco, Ngah Rinyu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...