制作
作曲和作词
Johnson Oluwaseun Godonu
词曲作者
Ojukwu Wisdom Ndubuisi
词曲作者
歌词
Tell me where you dey
When I dey face my p to pay my bills wah wah
Me I no dey hate
Cos when the days are dark friends are few wah wah
I'm running my race
I no go fit to stop until I make it to the top
Tell my mummy make she wait
Cos when the money come ama gbadun lo wah wah
Nobody to show me love
So I gotta show myself
Hustle 24/7 for the daily bread
Cos me I no go fit to beg
Omo aya mi n ja
Shey I fit sing won ma josi
Depression gat me worried lately
Oluwa shogbomi
Make you do wonder
Make I use my eyeball see my star shine
Baba bamishe seh
Joor do wonder
Gbo Adura mi
Joor do wonder
Bamishe seh
Joor do wonder
Gbo Adura mi
Joor do wonder layemi wah wah
Them no go dey
As omo Ogbon use your head
Nobody Dey for you if you no get the kpa
Them go shenk you pa
So hustle hard Kole jaye pa
Baba bamishe
Bamishe Temi
Bling bling diamond
Mio fe talaka
Emi o fe talaka rara
But the journey rough
Ikorodu lati bere
Motepa moshe kin le jere
Oluwa blow my fere
Many many shege
But kosegele
Omo aya mi n ja
Shey I fit sing won ma josi
Depression gat me worried lately
Oluwa shogbomi
Make you do wonder
Make I use my eyeball see my star shine
Baba bamishe seh
Joor do wonder
Gbo Adura mi
Joor do wonder
bamishe seh
Joor do wonder
Gbo Adura mi
Joor do wonder layemi wah wah
Gbo Adura mi oh
Gbo Adura mi
Written by: Johnson Oluwaseun Godonu, Ojukwu Wisdom Ndubuisi

