制作
出演艺人
Fiokee
表演者
作曲和作词
Ifiok Effanga
词曲作者
John Ighodaro
词曲作者
Ikemefuna Klem Nwamonye
词曲作者
制作和工程
Fiokee
制作人
Johnny Drille
制作人
Jaypizzle
制作人
歌词
[Chorus]
No way, no way
Baby no way
No way, no way
Baby no way
[Verse 1]
I want to be your spender
Your striker, your defender
Abena give me love ifunanya
I no go do you nyamanyama oh
I go talk to you tell you things wey go make you smile
Anytime you text me baby I must to reply
For this work I no get wetin to make me resign
I no go let any guy come chance me
[Chorus]
Baby there’s no way
No way, no way
There's no way, there's no way
Baby no way
Baby there’s no way
No way, no way
There's no way, there's no way
Baby no way eh
[Verse 2]
I no fit explain the way e dey do me when I see you
Na God bring you my way na meant to be me and you
Baby hop in my Rover
Come and lean on my shoulder
I want you and no other so
Afurungi nanya
My Julie eh, my Cinderella
Afurungi nanya
Iʼll never, ever, ever break your heart
[Chorus]
Baby there's no way
No way, no way
There's no way, there's no way
Baby no way
Baby there’s no way
No way, no way
There's no way, there's no way
Baby no way
[Outro]
Baby there’s no way there’s no way
Fine decoration
See television
Cool air condition
I don see the vision
No contradiction
We go first do tradition
Know the condition
Omo you know the condition
Know the condition
Written by: Ifiok Effanga, Ikemefuna Klem Nwamonye, John Ighodaro

