音乐视频
音乐视频
制作
出演艺人
D'banj
表演者
Phyno
表演者
作曲和作词
Chibuzo Nelson Azubuike Ezege
作曲
Daniel Oyebanjo
作曲
制作和工程
Jaysynths
制作人
歌词
[Verse 1]
I be the wickedest
I do it different
Can't touch my element
Mind of a militant
Can't let you insult my intelligence
You go need aboniki
When I show my ability
Without infinity
Na wetin give you audacity
I go let dem know
[Chorus]
Yours truly
Now everytime when I show up, it's harmony
I hold myself if you bring dem, o su mi
Mouth no fit talk wetin my eye don see
Me I don see
When we start na togolo
Back then dem dey jogodo
Danfo driver polongo
So I give dem the koko, why me?
[Verse 2]
Ask about me n'obodo
Na me dey give dem jogolo
I go dey spend am ma ọdọlụ
I no go ever slogodo
Fa na-achọ irizi nwoke na ndụ
Too hot to handle, move on my tempo
Make I drink my Hennessy, tọgbọ iko
I go face my enemy anywhere dem gather
They no fit stop my matter
Way higher on top my ladder
Make all my days dey longer
[Chorus]
Yours truly
Now everytime when I show up, it's harmony
I hold myself if you bring dem, o su mi
Mouth no fit talk wetin my eye don see
Me I don see
When we start na togolo
Back then dem dey jogodo
Danfo driver polongo
So I give dem the koko, why me?
[Outro]
Dey try me
Why me?
Written by: Chibuzo Nelson Azubuike Ezege, Daniel Oyebanjo


![在 YouTube 上观看 D'Banj - Yours Truly [Official Audio] ft Phyno 在 YouTube 上观看 D'Banj - Yours Truly [Official Audio] ft Phyno](https://i.ytimg.com/vi/iYwayL8k6U4/maxresdefault.jpg)