音乐视频

音乐视频

制作

出演艺人
Folarinde Falana
Folarinde Falana
领唱
Fela Anikulapo Kuti
Fela Anikulapo Kuti
伴唱
作曲和作词
Folarinde Falana
Folarinde Falana
词曲作者
Fela Anikulapo Kuti
Fela Anikulapo Kuti
词曲作者
Oluwasesan Salami
Oluwasesan Salami
词曲作者
制作和工程
Oluwasesan Salami
Oluwasesan Salami
制作人

歌词

Pull up in a Rolls-Royce ghost
My bodyguard armed, oga don't come close
I get bread, bakery dey my condo
But I dey feed five thousand with only one loaf
My dough dey flow
Oluwa gba control
My goal is to make sure you give Christ your soul
If you don't put your offering and tithe in the bowl
Blessing on your life go slow
Yeah
Na so dem talk, we chop, we gullible to the core
If you drop all you got, it's impossible to be poor
Put your hand in your purse, give everything to the church
And I promise you, the Lord will come knocking on your door
It's funny when you say I'm moving like an unbeliever
It's ironic you tell me to be my brothers keeper
Take our offering set up Uni
And your church members can't even afford the school fee
Yeah
So the taste of that holy communion is too sweet
Be like say you don forget the thing you talk for pulpit
Everybody and their mama still dey take your bullshit
If my sermon worry you, e mean say the shoe fit
More Catholic than the pope, more faithful than the bishop
I know some kind drug wey dem call religion
I dey pray to God, I hope I make it to His kingdom
While the man of God is busy raking in millions
I know some fanatics go talk, yeah, it's more than likely
Person wey I fight for, go turn around to fight me
You tell your doctor you enjoy the headache
Kill the messenger throway the message
Find sweet and sweet talk, na em be the template
Church plenty pass school for inside my estate
You sell hope, you sell faith, you sell dreams to get paid
Na congregation money, but dem no go see percentage
Written by: Fela Anikulapo Kuti, Folarinde Falana, Oluwasesan Salami
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...