制作
出演艺人
Chella
表演者
作曲和作词
Uzochukwu Michael Ikechukwu
词曲作者
制作和工程
Smart P
制作人
歌词
[Chorus]
No dey bill me (You no be my mama)
Man wey stingy (Aboki wetin be your problem)
All this ladies (Wan make I shear my gbola, gbola oh)
If I give you na me f**k up eh eh
[Chorus]
No dey bill me (You no be my mama)
Man wey stingy (Aboki wetin be your problem)
All this ladies (Wan make I shear my gbola, gbola oh)
If I give you na me f**k up
[Verse 1]
So many things wey de bother man
So many things me no need to con dey talk about
So brother man make you no dey bill you brother man
Cuz your condition e fit still be more better than
That other man I thank the Lord, I'm getting raba now
Oluwa carry me go keep me for the other side
So all the people wey I know say me I'm younger than
They are older than but they see me like a Jagaban
They don't understand
What I see just to go deliver
One track wey I drop don dey cut their liver
Oh no
As I enter for my villa
I do wetin no one fit to compete oh no no
Ah be their leader
One thing fit turn man to a ninja
O n lọ, Chella boi, o n lọ, o gbona fẹlifẹli, o n lọ
[Chorus]
No de bill me (you no be my mama)
Man wey stingy (aboki wetin be your problem)
All this ladies ( won make I shear my gbolaaa gbola oo)
If I give you na me f**k up eh eh
[Chorus]
No de bill me (you no be my mama)
Man wey stingy (aboki wetin be your u problem)
All this ladies ( won make I shear my gbolaaa gbola oo)
If I give you na me f**k up
[Verse 2]
I stingy
No come dey bill me, uhmmm
The reasons wey I no f**k with this niggis
My jigi
How do you feel my felony?
Felony, ih (Ahh)
[Verse 3]
Ah sugar sugar
When ee sweet e go short ka ọ bụnụ akpụda
Abụ m okpo turn am to okomoko
Mey de koko for long ka ọ bụ ogologo ogologo
Ah no be Father Kirimishi
Do not expect me to be giving giving like this
Okpokoro ishi gị nkor, okpokoro ishi gị nkor
Or you won flenjo
Written by: Uzochukwu Michael Ikechukwu

