制作
出演艺人
Boy Feddy
表演者
作曲和作词
Ukpah Ferdinand
词曲作者
Godstime Bassey
词曲作者
歌词
VIG
VIG turn up VIG
VIG turn up the party
Everyday we dey ball on VIP
I’m finna sip some wine and juice
Uhh Uhh
Had a bad day but tonight I’m good
Ajeh
Make dem no reason me
Cause my way no be their way
3.5 ninu backwood
Shebi na their papa dem go cancel
If you come my party
You must to blow my backi
No stress on this side
We only counting money
E too sure for me
Play 2 odd on me
Yeah
Count my blessings one by one
Mommy pray for me
Make I no go die young
Na why I dey try on
Light my pkoli
I no send no one
Street get no love
Once you no press money
Memory lost
I’m finna sip some wine and juice
Uhh Uhh
Had a bad day but tonight I’m good
Ajeh
Make dem no reason me
Cause my way no be their way
3.5 ninu backwood
Shebi na their papa dem go cancel
This street no get memory
No get memory
If you do me bad better send apology
Send apology
Very soon we go ball like oparaji
Like oparaji
The street no get memory
No get memory
Tell me wetin money no fit do
So many blessings I no fit complain
Na jah blessings just dey come my way
Baba show me road
Make I no go astray
Na why I dey try on
Light my pkoli
I no send no one
Street get no love
Once you no press money
Memory lost
I’m finna sip some wine and juice
Uhh Uhh
Had a bad day but tonight I’m good
Ajeh
Make dem no reason me
Cause my way no be their way
3.5 ninu backwood
Shebi na their papa dem go cancel
No be me dem go cancel
Na their papa dem go cancel
Dan ubansu
Na their papa dem go cancel
Written by: Godstime Bassey, Ukpah Ferdinand