歌词
Na she be Delilah and me be her Samson
They call me
They call me BADBOYREE
All the
All the girls dem know
All of the girls dem know
Girly I be lost in space
Tryna find my way to you
Many many try but dem no even fit stop us
Only with you girl I feel like I found love
Maybe this is lust who cares but I found you
Omo mummy but she freaky lowkey
After cold stone make I give you high screams
Nobody really gat to know oh
Na she be the Delilah
And na me be her Samson
Yes she stole all my power
But I’ll do it again and again
Na you be Delilah
And na me be your Samson
(Me be your Samson)
Girl you stole all my power
But I’ll do it again and again
Oroma
Na you cook wetin getty Aroma
Na you give me dirty romance
(Dirty romance)
Oroma
Na you cook wetin getty Aroma
Na you give me dirty romance
(Girl you give me dirty romance)
Baby don’t stop
When you riding like a stallion
Emi okunrin nko battalion
Make I dey your place from 6-9
We switching positions like 69
It’s crazy how you still be my kryptonite
Wetin I see no fit make sleep tonight
One stroke deeper than your ex-man did
If we dey knack
I go take care of your expenses
Girl you no need worry
I just need here when it’s said and done
Girl would ride for me
Omo mummy but she freaking lowkey
After cold stone make I give you high screams
Nobody gat to know o
Na she be the Delilah
And na me be her Samson
Yes she stole all my power
But I’ll do it again and again
Na you be Delilah
And na me be your Samson
(Me be her Samson)
Girl you stole all my power
But I’ll do it again and again
Oroma
Na you cook wetin getty Aroma
Na you give me dirty romance
(Dirty romance)
Oroma
Na you cook wetin getty Aroma
Na you give me dirty romance
(Girl you give me dirty romance)
Oroma
Na you cook wetin getty Aroma
Na you give me dirty romance
Oroma
Written by: David Gabriel Ayomide


