album cover
Try
2
World
Try 由 Biozy / Distributed By TrendJamz Media 于 2024年9月6日 发行,作为专辑“Sugar EP - EP”的一部分。
album cover
发行日期2024年9月6日
唱片公司Biozy / Distributed By TrendJamz Media
语言English
旋律性
不插电
Valence
舞蹈性
能量
BPM90

制作

作曲和作词
Abiodun Opeyemi Owolabi
Abiodun Opeyemi Owolabi
词曲作者
制作和工程
Abiodun Opeyemi Owolabi
Abiodun Opeyemi Owolabi
录音工程师
DeBox
DeBox
制作人
XArmyHeartSounds
XArmyHeartSounds
混音工程师, 母带工程师

歌词

I know oh I try
Walahi to get the pay ..
I see many things
I no fit talk plenty matter dey oh
The delay is killing my ginger
Making heart weary kilode
I dey do my prayer and fasting
Make I drop banger wey go reign
Ki lo fe tu bamiso
kilo fe tun bamiso
So many people hating
Dem wan make I end it all
But I keep on standing tall
The things they never saw
They never see it coming ..
The light at the end of tunnel oh uh
I don try (yeah yeah)
I pray to baba God
Ko omoba le ra ferari
Ko waari
Ikan tagba ri lori ijoko
Lori lori joko
Omode agun akaba
Omode agun akaba
Ikan tagba ri lori ijoko
Lori lori joko
Omode agun akaba (beeni)
Omode agun akaba ko le ri (Ko le ri)
Baba God surprise me
Bless my melody
Make dem no kobami mi
So many people dem wan counter me
They are wondering
On top my matter dem be pondering
No use your matter to bother me
Stay far away bad energy
Nfana ibaga
Who God don bless
Nobody fit counter oh
No body fit maya oh
Who God don bless
Nobody fit kala oh
Ikan tagba ri lori ijoko
Lori lori joko
Omode agun akaba
Omode agun akaba
Written by: Abiodun Opeyemi Owolabi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...