制作
出演艺人
Da S-Man
表演者
作曲和作词
Da S-Man
词曲作者
制作和工程
switch tunez
制作人
歌词
Is Mr S on the microphone! switch on
the beat a! Mo Fe soro! I hope una go hear am a! Na my matter ooo! I want
make una feel am a!
So many years ago; I started the hustling, some people wondering
watching I never stumble a! I tell
my mama say; if jungle don mature
no karikature for my nature the future
bright yeh!
This na the matter;
So he go better if u
no send any bagger;
No troubling! God Dey
the matter... So he go
better If you no send
any bagger... for the
matter!...
I still dey hustle a! make I make am
a! bad bele people say Dem no want make I make am a; Na the matter,
I dey harsh for the matter, baba God
dey the matter chiii! fire burn Dem! bad bele people when dey spoil other people
when no want make Dem make am; I no send any bagger! if to say everybody good Iyo, nobody for dey wish you bad Iyo, everyday we for dey show The love
Iyo! Chiii! He for make sense! E ma Shea
ika fumi o brother... oti pe ti mo ti hustle ni aye oooo! Olorhun mor ooo!l E ma farawe brother munkaila pe Ikon to da ti won Shea simi Olorhun mor o!
This na the matter! So he go better;
if you no send any bagger!
No troubling; God dey the matter;
So he go better if you no send any
bagger! for the matter.
E Bere mole oya mujo me olewaku
mi ole para mi o! sekerebo sekem,
sakem×3 Abor×3 E bere mole Shea
jeje, jeje×3 Kiri ma ma ma kiri×3
Oru ko mi ni Mr-S Mo rap Mo Korin
so call me THE-S I jinjer the boys so Dem no dey vess, if pepper don ress
we go dey flex! awon temi ni gboro
bi nu Dolla ti won e mi ko Mon binu
Ijoba ti soro e ma fa kpoli jor o! aye
e ma da Olorhun ma sefu e! don't
ever give up the dreams! too many haters but don't ever quit; the road is so though but the end is so sweet; believe
In your self know you have the way to go; oti pe ti motin hustle Bere lowor ore
mi tubosu eleda masun laleyi mi ole
su Moni ishea ni studio Olorhun fi alubarika si!
This na the matter!
so he go better if
you no send any
bagger! No troubling
God Dey the matter
so he go better if you
send any bagger;
For the matter!
Ahh×2 kpase! kpase.
Written by: Da S-Man