音乐视频

音乐视频

制作

出演艺人
NERRY
NERRY
表演者
Phillyblack
Phillyblack
歌舞团
作曲和作词
Efosa Omoruyi
Efosa Omoruyi
作曲
Kuraye
Kuraye
编曲

歌词

Mr lover lover
YoBigDLoudIt
Nwanne HAPU IFA
Nwanne HAPU IFA
I cho ego awem ya
Nwanne HAPU IFA
Nwanne HAPU IFA
Nwanne HAPU IFA
I cho ego awem ya
Nwanne HAPU IFA
Whenever I drop, I Dey shit on them
If na bad news them Dey quick comment
Fucking on life , I Dey cheat on death
Smoking on loud, I Dey sip on Glen
20 men deep, I Dey pull on them
they nor even know say I get men on deck
Tryna tempt me? make them shift abeg
BC boy stepping up on trend
O na gbaka m isi
Cardi b wey no get offset
Gbaka m isi
Dem never know the concept
Gbaka m isi
I'm up from the on set
Influencer no content
O na gbaka m isi
Gbedu wey dey burst head
Gbaka m isi
Its going down e don set
Gbaka m isi
E don set
Hey, e don set
I’m balling, I’m chilling
Popping she feeling me
She loving the money
Take her to Benin
Na Accra , Accra we Dey
If I’m not in gidi
And you’re not catching feelings
Sha we go chill
Nwanne HAPU IFA
Nwanne HAPU IFA
I cho ego awem ya
Nwanne HAPU IFA
Nwanne HAPU IFA
Nwanne HAPU IFA
I cho ego awem ya
Nwanne HAPU IFA
I go spend anything for that date
If at the end of the day, E go end for my place
2 fast cars on the driveway
Wanna get smashed on the high way
Friday!
Smoking that loud say na high grade
No time no time na high way
Back to back we day give them non stop
She Dey wonder how I get my bread up
O na gbaka m isi
Cardi b wey no get offset
Gbaka m isi
Dem never know the concept
Gbaka m isi
I'm up from the on set
Influencer no content
O na gbaka m isi
Gbedu wey dey burst head
Gbaka m isi
Its going down e don set
Gbaka m isi
E don set
Hey, e don set
(Outro)
Written by: Efosa Omoruyi
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...