制作
出演艺人
Mahriisah
表演者
Princess Damaris Makonor
领唱
作曲和作词
Princess Damaris Makonor
词曲作者
制作和工程
Emmanuel Nwachukwu Ejidike
制作人
Moyosore Adedo
混音工程师
歌词
Do you see the danger
Now e kon dey feel like I be stranger
Mahriisah
Na you kon dey put me on this anger
Oh danger oh danger
One thing leads to something new
I know that for sure
I know even if I'm mad at you
Baby it won't last long
Wetin you go do
If e no be me
Call you seven times but you no dey pick
If I start now e kon dey be like
Ojoro Ojoro Ojoro
Danger do you see the danger
Now e kon dey feel like I be stranger
Na you kon dey put me on this anger
Oh danger oh danger
Ojoroo
You just dey do ojoro
Na you put me on colos
Why you dey do ojoro ojoro ojoro
You just dey do ojoroo
Na you put me on colos
Why you dey do ojoro ojoro ojoro
If you do I go do
Anything you do
Me go do
Me go do am times 2
Prrr plenty times
I don beg you
I don tell you
make you tell me
Anything wey you get am for your mind
E get as e go beee
I go dey feeel
Like we not meant
Like we not meant to beee
Baby tell me now
Do you see me in your dreams
If not make I just dey find my wayy
Danger do you see the danger
Now e kon dey feel like I be stranger
Na you kon dey put me on this anger
Oh danger oh danger
Ojoroo
You just dey do ojoroo
Na you put me on colos
Why you dey do Ojoro ojoro
Ojoro
You just dey do ojoroo
Na you put me on colos
Why you dey do Ojoro ojoro
Ojoro
Written by: Princess Damaris Makonor

