音乐视频

音乐视频

制作

出演艺人
Oluwacoded
Oluwacoded
表演者
作曲和作词
Akande Basit Olamilekan
Akande Basit Olamilekan
作曲
制作和工程
Wiss
Wiss
制作人

歌词

Aeyyy ahhahh
As omo olorun way I be way I no dey fear
Them be dancing to my pain all these people no dey care
Say dem call me Boy C
Bad boy, gbo mad flows
(Wiss the wizard)
Just to be here you don't know what I had to do
You don't know what I had to loose
Fighting my whole life like I be John Cena
You know am a born sinner
And I hope one day that I got to say
It was hard but mofi werey shey
And I hope some day they get to know my name
Put my name in the hall of fame o
Inner me I am bleeding
But they thought I was kidding
They never believe me
They will never listen
I am healing
I don't like this feeling it is killing
Yeah yeah, I be chilling
With my demon on a lowkey
Trust me, trust me I am healing
I don't like this feeling it is killing
Yeah yeah, I be chilling
With my demon on a lowkey
Life happened to me can't believe my eyes
Armed robbers try take my life
Young boy wey dey try survive
I no owe debt buh mon san price
They took my phone away
Add to my pains again
Mokor fe burn ewe
I don mayan I went insane
As we dey fight spiritual battles
We still dey fight physical battles too
Do your shit alone, mada jor si do what you've gat to do
Karma wa fun onikaluku
Nobody go fit die with you
You fit no dine with devil, make devil himself con dine with you
I stopped caring about my look
Took life lessons I ran from school
Keep motivating all my goons
Make my mama no beg for food
Everyday mokor fin daju
Egbo yen poor but mon roju
Wode ni pe kin ma kanju
Momcy wa nile tife toju naw
Trying to get my shits right
For real need some green lights
I want the money real bad
Lati Snap mon wornu Tinder
Young boy tofe gun beamer
Buh problems tryna hinder
Ola agidi kokin gba
Him dreams joseph no fit dream am
And I hope one day that I got to say
It was hard but mo fi werey shey
And I hope some day dem go know my name
Put my name in the hall of fame
At the point of gun, shoma duro ni? Abi you go run?
Shoma japa ni?
They could've shot me
Oriloyomi, ota oba yomi
Won ba ki mummy mi
But I just wan survive ni
Kilode tofe pami
They took some phones away
Won shey olohun jaree
The steps wey I take nah risk for my age
Buh the pains I felt was insane
Kala lo je ama sa relay
No life was lost ama dide
Buh I'il be fine I promise
Shit that I faced was ugly
I know the blessings coming
Put in hard work kon shey lucky
Wiss tan mic make I talk my pains
Life nah settings e be like game
Boy C we gon rise again
Ifarada lafin sustain
I'm out
Written by: Akande Basit Olamilekan
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...