制作

出演艺人
Sean Dampte
Sean Dampte
领唱
作曲和作词
Oluwaseun Oluyole
Oluwaseun Oluyole
词曲作者
Olawale Ayuba
Olawale Ayuba
词曲作者
Ifeanyi Anioligbo
Ifeanyi Anioligbo
词曲作者
制作和工程
Ralph Ugbenyor
Ralph Ugbenyor
制作人

歌词

Don
Don don don
AWOODAH
Who no hustle
No go belong
Wetin I tell them
Say emi come
4 di moni
dem no wan hear
Shebi mi tell them
Awon boys doing things
on a regular trend
Emi no dey pretend o
Everything we intend o
Money talk we dey hear o
Money call we dey head o
Mi don head o
Oya farabale
Leave mata for who know road oh
Farabale
Make I work and chop my own o
No be madness
See me count my blessings and start to name them eeeem
Cos who no hustle no go belong.
No no
No no
Who no hustle
No go belong oh
Cause who no hustle no go belong
No go belong oh
Eh
Who no hustle
NO GO FIT BALL!
Who no hustle
No go
No go belong oh
No go fit ball oh
No go be boiz oh
Who no hustle no dey belong.
So we make dem
Dey vibrate
When we dey
For the location
Emi spray
Like e donation
Na mi
Cause the commotion
Raba too loud ahah
We denge, we dey, we dey manya
Manya manya
Boys no dey play with the Raba Raba .....
Oya farabale
Leave mata for who know road oh
Farabale
Make I work and chop my own o
No be madne ess
See me count my blessings and start to Name them eeeem
Cos who no hustle no go belong.
No go belong oh
Eh
Who no hustle
NO GO FIT BALL!
Who no hustle
No go
No go belong oh
No go fit ball oh
No go be boiz oht
Written by: Ifeanyi Anioligbo, Olawale Ayuba, Oluwaseun Oluyole
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...