音乐视频

音乐视频

制作

出演艺人
Sean Dampte
Sean Dampte
领唱
作曲和作词
Oluwaseun Oluyole
Oluwaseun Oluyole
词曲作者
Olawale Ayuba
Olawale Ayuba
词曲作者
制作和工程
Joseph Eferhuhobo
Joseph Eferhuhobo
制作人

歌词

Sho wole
E enter
Yeah, yeah, yeah
See me, see my package
She know say bad man no dey manage
Echo passy, echo mi, ah, savage
Free me make I dance my Fuji garbage
See me, see my package
She know say, she know say bad man no dey manage
Echo passy, echo mi, ah, savage
Free me make I dance my Fuji garbage
Dem go talk, talk, talk, talk
Dem go talk, talk, talk, talk
Oro mi lon riro
If you go think say you know the story
Give God the Glory
Dem go cap, cap, cap, cap
For Tik-Tok, tap, tap, tap
Oro mi lon riro
If you go think say you know the story
Give God the Glory
Ah dey on ma jeje, ma baby
I no like e yawa-oh (yawa-oh)
Me no dey do pass wetin ah sabi
Rara-oh (rara-oh)
Ah dey on ma jeje, my lady
I no like e yawa-oh (yawa-oh)
Me no dey do pass wetin I sabi
Rara-oh (rara-oh)
See me, see my package (package)
She know say bad man no dey manage
Echo passy, echo mi, ah, savage
Free me make I dance my Fuji garbage (garbage)
See me, see my package (package)
She know say, she know say bad man no dey manage
Echo passy, echo mi, ah, savage
Free me make I dance my Fuji garbage
Dem go talk, talk, talk, talk
Dem go talk, talk, talk, talk
Oro mi lon riro
If you go think say you know the story
Give God the Glory
Dem go cap, cap, cap, cap
For Tik-Tok, tap, tap, tap
Oro mi lon riro
If you go think say you know the story
Give God the Glory
Written by: Olawale Ayuba, Oluwaseun Oluyole
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...