歌词
[Chorus]
Vivian na you be husband snatcher
Vivian na you wey come snatch my baby oh
Oh Vivian oh
Oh Vivian oh
Oh Vivian oh
You do me bad oh
Vivian oh
[Verse 1]
When you homeless, I take you go my house
I give you water, honey, bread and butter
Medewo kɔkyerɛ ɛna, ɛna mpɛ wasɛm o
Medewo kɔ kyerɛ egya sɛna egya mpɛ w'asɛm o
You take your bigi bumbum snatch my man
You take your BBL snatch my man
You be wicked wicked wicked wicked wicked wicked eh
You be wicked wicked wicked wicked wicked wicked eh
You be wicked eh
Wicked eh
Wicked wicked eh
[Chorus]
Vivian na you be husband snatcher
Vivian na you wey come snatch my baby oh
Oh Vivian oh
Oh Vivian oh
Oh Vivian oh
You do me bad oh
Vivian oh
[Chorus]
Vivian na you be husband snatcher
Vivian na you wey come snatch my baby oh
Oh Vivian oh
Oh Vivian oh
Oh Vivian oh
You do me bad oh
Vivian oh
[Verse 2]
You be wicked wicked wicked wicked wicked wicked eh
You be wicked wicked wicked wicked wicked wicked eh
You be wicked eh
Wicked eh
Wicked wicked eh
Written by: Wendy Addo
