制作

出演艺人
Bils
Bils
表演者
作曲和作词
Bils
Bils
词曲作者
制作和工程
Emginenation
Emginenation
制作人

歌词

[PreChorus]
As I step out, please Lord, guide my steps
Opps dey pree my steez, but You cover my head
I dont stress no more, 'cuz I know that I'm blessed
Even though I no dey see you, I know that you're here
[Chorus]
You cover, cover me
You cover, cover me
You cover, cover me
You cover, cover me
You cover, cover me
You cover, cover me
You cover, cover me
You cover, cover me
[Verse 1]
As I step out, Lord, please, protect my life
Make I live till I see grand child
This my small business I dey do for side
When dem see me, dem go see franchise
Morale e no die
My client go multiply
Connection na 5G wiFi
All the opps dey cook
Jealousy don dey hook
Dem no see me, but dem feel feel like light
I know…
[Verse 2]
As I step with my shoes or sneakers
I dey pray for my fam', all my jiggas
As we drop the gbedu for the speakers
We go chop, we go pop, we go see chart
I'm on road, e dey tey wey I leave house
All my blessings surplus, I dey still count
Back then, na two people dey sing out
Now we pack the venue, see the big crowd
[PreChorus]
As I step out, please Lord, guide my steps
Opps dey pree my steez, but You cover my head
I dont stress no more, 'cuz I know that I'm blessed
Even though I no dey see you, hmmm
[Chorus]
You cover, cover me
You cover, cover me
You cover, cover me
You cover, cover me
You cover, cover me
You cover, cover me
You cover, cover me
You cover, cover me
Written by: Bils
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...