歌词
[Verse 1]
Every time wey you drop for my front baby girl you dey make me dey mental
This your loving dey giving me life e dey giving me so much joy
Bottom pot belle full baby girl you the one I dey put for the center
My Ohema, I just want to now sey
[PreChorus]
Why you come dey form for me?
Your body gimme energy, oh yeah
Why you come dey form for me?
And this your body been dey bother me
You know that you're the best for me baby
Lost but I find my way when you're with me
[Chorus]
My darling, you're the one
Oh baby, number one
My darling, you're the one
Oh baby, number one
[Refrain]
You know that you my remedy
You know that you my remedy
You know that you my remedy
You know that you my remedy
[Verse 2]
If you give me love in abundance
I'mma give you love in abundance too
If you give me love and devotion
I'mma give the whole of my heart to you
Come in, baby
Just stay with me
You're all I need right here with me
[PreChorus]
Why you come dey form for me?
Your body gimme energy oh yeah
Why you come dey form for me?
And this your body been dey bother me
[Chorus]
My darling, you're the one
Oh baby, number one
My darling, you're the one
Oh baby, number one
[Refrain]
You know that you my remedy
You know that you my remedy
You know that you my remedy
You know that you my remedy
Written by: Jessie Kanayochukwu Nnamdi