album cover
Jaye
78
Afro-Beat
Jaye 由 6781576 Records DK 于 2024年10月30日 发行,作为专辑“Jaye - Single”的一部分。
album cover
发行日期2024年10月30日
唱片公司6781576 Records DK
语言English
旋律性
不插电
Valence
舞蹈性
能量
BPM113

制作

作曲和作词
Tochukwu Prince Nwakaeze
Tochukwu Prince Nwakaeze
词曲作者

歌词

Jonzing na too much joy dey control me
Early mormor with Naomi
After much much no too much talk
I be olumo rock can't control me
Sho pke ti eh ogbe ni sho pke ti eh oh
Me I dey grateful gon
I no dey competi anyone
Certified hustler I'm good
Success no be by school oh
But knowledge is good
Money na power my guy
But make the money no go pkai person Pikin my guy
Life no be how you take dey see am
Na once we dey live am
Na only them the tough ones dey sit down
Follow who know road oh but make you Dey front seat dey look back careful Manova
Incase you no like that en move no dey act Like mumu
Make sontin no go sup cos na you
Omotena dance the gbedu
This kind Gbedu wey dey burst brain
Ahh shuperu
Baka wey dey bounce like balloon see Faruk
Baba done loss Ahh shuperu
Baba I dey on funds now shuperu
Oya what's up now shuperu
Jeka je aye
Odun aye
Hennessy moet
Azul rozay
Make we pop champaign
Ori mi gbe mi dey beh oh
Oriyomi ama dey beh oh
Enjoyment gbo gbo aye mi oh
Happiness ninu aye mi
Jeka je aye
Odun aye
Hennessy moet
Azul rozay
Make we pop champaign
Ori mi gbe mi dey beh oh
Oriyomi ama dey beh oh
Enjoyment gbo gbo aye mi oh
Happiness ninu aye mi
Jonzing jonzing ahhh them done wosky
Tar denge posing
Omo them kele love me
Jonzing jonzing ahhh them done wosky
Tar denge posing
Omo them kele love me
Jeje la ye
Odun aye
Hennessy moet
Azul rozay
Make we pop Champaign
Ori mi gbe mi dey beh oh
Oriyomi ama dey beh oh
Enjoyment gbo gbo aye mi oh
Happiness ninu aye mi
Certified hustler I'm good
Success no be by school oh
But knowledge is good
Money na power my guy
But make the money no go pkai person Pikin my guy
Life no be how you take dey see am
Na once we dey live am
Na only them the tough ones dey sit down
Follow who know road oh but make you Dey front seat dey look bah careful Manova
Incase you no like that en move no dey act Like mumu
Make sontin no go sup cos na you
Omotena dance the gbedu
This kind Gbedu wey dey burst brain
Ahh shuperu
Baka wey dey bounce like balloon see Faruk
Baba done loss Ahh shuperu
Baba I dey on funds now shuperu
Oya what's up now shuperu
Jeka je aye
Odun aye
Hennessy moet
Azul rozay
Make we pop champaign
Ori mi gbe mi dey beh oh
Oriyomi ama dey beh oh
Enjoyment gbo gbo aye mi oh
Happiness ninu aye mi
Written by: Tochukwu Prince Nwakaeze
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...