音乐视频

音乐视频

制作

出演艺人
Dollypierce
Dollypierce
歌舞团
作曲和作词
Keyeke Mathew
Keyeke Mathew
作词
Adedolapo Afolayan
Adedolapo Afolayan
作曲
制作和工程
Beatlord
Beatlord
制作人

歌词

No no
Dollypierce
Ochosynko
For my door I hear po po po
911 won pe po po po kilode
Owo por ninu sokoto
Ati shayo ati Jogodo
Omo moti shayo gan today
Today today
Oh no no no
We go dance coupe
Omo moti gboti de o
Omo we go shayo gan today o
Today today
We go dance coupe
Omo moti gbere de o
Shayo shayo
Make we Shayo make we shayo
See shayo shayo
See make we shayo make we shayo
Shayo shayo
See Make we Shayo make we shayo
Shayo shayo
See make we shayo make we shayo
Omo ki lo fe now
Omo igbinedion omo ki lo fe now
Shayo plenty omo no go dull am
See I gat dough ana me i gat am
Omo Omotena ki lo fe now
Shayo plenty omo ki lo fe now
Me I gat dough omo make we spend am
Me I wan Maya me I no go pend am
For my door I hear po po po
911 won pe po po po
Owo por ninu sokoto
Ati shayo ati jogodo
The money too much
Wan lo polongo
Men on red wan come carry go
As omo ogbon I ja si igboro
Japa i fon si igboro
Omo moti shayo gan today
Today today oh no no no
We go dance coupe
Omo moti gboti de o
Omo we go shayo gan today o
Today today
We go dance coupe
Omo moti gbere de o
Shayo shayo
Make we Shayo make we shayo
See shayo shayo
See make we shayo make we shayo
Shayo shayo
See Make we Shayo make we shayo
Shayo shayo
See make we shayo make we shayo
Omo ki lo fe now
Omo Igbinedion omo ki lo fe now
Shayo plenty omo no go dull am
Me ah gat dough ana me i gat am
Omo Omotena ki lo fe now
Shayo plenty omo ki lo fe now
Me ah gat dough
Omo make we spend am
Me I wan Maya me
I no go pend am
Is plenty omo no tension
No pressure omo no mention
The money they we get big network
Omo na omo na big set up
Cause life is a tete
We play am on a jeje
If you win make you sempe
Koju e malo tete
Tell omotena make she sempe
Is a word for the wise o
Shayo shayo
Make we Shayo make we shayo
See shayo shayo
See make we shayo make we shayo
Shayo shayo
See Make we Shayo make we shayo
Shayo shayo
See make we shayo make we shayo
Triz made it
Afolayan Adedolapo, Kuyeke Mathew
Written by: Adedolapo Afolayan, Keyeke Mathew
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...