制作

出演艺人
Crackboy Umar
Crackboy Umar
表演者
作曲和作词
Faruk Adepoju
Faruk Adepoju
作曲
制作和工程
Adekoya Adedoyin
Adekoya Adedoyin
混音工程师

歌词

The Lord’s Prayer
Our Father, who art in heaven,
Hallowed be Thy name;
Thy kingdom come;
Thy will be done on earth as it is in heaven.
Give us this day our daily bread…
Aye!
This is a prayer to the lord, our God
To wash away all the sins of us
Cause,
On this street, many things don sup
Many yawa don gars, iron see don rust
I mean!
Stay high like the 5 we take
420, many can relate
Committing sins when we celebrate
To the night parties that we orchestrate
Daddy!
That fine girl you create on earth,
She don too know many styles in bed
And your boys too dey smoke, abeg
Be like say dem wan create hell on earth
Yai!
Heavenly, heavenly
Be like say dem wan create hell on earth, Yai!
Be like say dem wan create…
Think of the life we live
My ****, you best believe
Blood on my hands you see
My eye don dey red you see o
Just tryna get the cake
Get on my knees and pray
Blood on my hands you see
My eye don dey red you see o
Think of the life we live
My ****, you best believe
Blood on my hands you see
My eye don dey red you see o
Just tryna get the cake
(Crack)
Get on my knees and pray
(I pray)
My eye don dey red you see o
Dear God,
It’s not my fault
I’m a Nigerian, Arise O compatriots
On this side, we must sin by force
Cause the bread no go round
And we must chop by force
Chop a little, get the fund and go to club
Ball all the baller like the champion Klopp
Drive all the fine girls away from club
Wake up the next day to the taste of blunt
Another day, another sins and stories
Another situation of the Thugs and Police here
Another day that calls for Kpoli
But every other day, Bad man’a holy
 Another day, another sins and stories
Another situation of the Thugs and Police yeah
Another day that calls for kpoli
Think of the life we live
My ****, you best believe
Blood on my hands you see
My eye don dey red you see o
Just tryna get the cake
Get on my knees and pray
Blood on my hands you see
My eye don dey red you see o
Think of the life we live
My ****, you best believe
Blood on my hands you see
My eye don dey red you see o
Just tryna get the cake
Get on my knees and pray
Blood on my hands you see
My eye don dey red you see o
And forgive us our trespasses,
As we forgive those who trespass against us.
And lead us not into temptation,
But deliver us from evil.
Draze.
Written by: Faruk Adepoju
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...