歌词
I love the vibe
That you give
When we stay
together
No matter the condition
The place
The weather
You make me want Spray
My cheda
I No Be Hakimi
My money no dey
With my mother
So come
Make We ball
You no go
Fit
Come here
Dey Dull
When the others
They there
Dey club
We go
Party
Till dawn
Ani
Lati
Jaiye
Don
Don
Forget
Home where
We come
From
Ah
I place
No bitch
Above
You
You know
When
Nobody
Dey baby
I hold
You
Make you no
Go forget
All the things
I told you
You be fresh
And clean
Falling
Like morning
due
You make a bad man
Sing for love
Calm for the love
Slow for the love
Even mumu
For the love
When you say
Shiii
Me i
No go talk
Toba de nikpe kin
Shut up
Ejo
Kinmo
Tun fe so?
So baby girl
Slow down
Slow down
For me
Baby girl
Ma
Kpami
Girl I like
This your body
Yeah
So baby girl
Slow down
Slow down
For me
Baby girl
Ma
Kpami
Girl I like
This your body
Yeah
Baby girl
Slow down
Slow down
For me
Baby girl
Whine am for me
Make you no
Go do me corny
Corny
Mamacita
Go down
Go down
For me
Baby girl
Take my pikin
Make you come
Give me
Give me
Yeah
🎶🎶🎶
All for yetunde
Carry generator
Give tunde
Give me money
I won give my babe
If I no spend on her
Wetin
I gain?
All for yetunde
Carry generator
Give tunde
Give me money
I won give my babe
If I no spend on her
Wetin
I gain?
So baby girl
Slow down
Slow down
For me
Baby girl
Ma
Kpami
Girl I like
This your body
Yeah
So baby girl
Slow down
Slow down
For me
Baby girl
Ma
Kpami
Girl I like
This your body
Yeah
All for
Yetunde
Carry generator
Give tunde
Give me money
I won give my babe
If I no spend on her
Wetin
I gain?
All for
Yetunde
Carry generator
Give tunde
Give me money
I won give my babe
If I no spend on her
Wetin
I gain?
Written by: Peter Kehinde Bolarinwa