歌词
Omo see, Some kind tings dey, weh be say
You no go even fit talk am for record
You understand
Eazy ooo
All my real people stand up, you already know.
VERSE 1
She you don go,
Places where you no suppose to go,
Omo shey your eyes don see,
Yeah
Tings wey you no suppose to see
Coz it fit to make a grown man bleed,Yeah
see, try to provide for your seed yeah
Update e dey for the street, but you gats to shine your eye like e police, yeah
Coz dey no, dey no send
Omo dey no care
Omo no beg friend
Getti sense
If you no get pay, I swear you no get say
CHORUS
Mo teriba sibi agbelebu
Mo teriba sibi ejeh jesu
Yeh, Dari jimi,
Ko Pa ese mi re
Fun mi layo kin le wole ogo.
VERSE 2
I get to much to dey talk o
Nobody know a ting but e God o
You see, before we start dey sing,
It was always a thing to get up and up out of the ghetto
Na wetin cause all the tings wey dem shot oh
Na wetin cause all the place where we rob o
So if really you wanna sing and talk about the things that made a brother bad from the get go
You know say me I no be pretender
I getti agenda
I been dey hustle, getting bread from the kitchen ah
Take my baby weekend ah
Many I no send ah
Because for the street, everybody dem wicked ah
Dey no send
Omo Dey no send
Omo no girlfriend
Getti sense
If you no get pay
I swear you no get say
CHORUS
Mo teriba sibi agbelebu
Mo teriba sibi ejeh jesu
Yeh, Dari jimi,
Ko Pa ese mi re
Fun mi layo kin le wole ogo.
Eazy o
Mo terbia
Dariji mi, ko pa ese mi re
Fun mi layo, kin le wole ogo
Mo teriba sibi agbelebu
Mo teriba sibi ejeh jesu
Yeh, Dari jimi,
Ko Pa ese mi re
Fun mi layo kin le wole ogo.
Written by: Mo Eazy

