制作
出演艺人
Cazulee
表演者
作曲和作词
Cazulee
词曲作者
制作和工程
Ty Kruz
制作人
歌词
[Intro]
Mad oo
You already know
[Verse 1]
Man, I be soldier, further more
Pharmaco-tal drug baron
When I stepped in pelu bata fila won damo
They won push me, emi caterpillar won daran
[Chorus]
This is kind of lifestyle that I choose
Charle give me lighter make I kush
No go take my silence for a fool
I fit course violence fela two
You know I'm a psychal oracle
Me I no de wait for miracle
Bitches on my right side in ah pool
This is kind of lifestyle that I choose
[Verse 2]
I be gangster since the nineties, say them know me from my school
Though we no Dey carry Kala but ama ngbe kanaku
Ta LO gunyon funyin Toni not to worry about Soup
Omo ole loma rebi have been grinding for my food
[Verse 3]
Nothing like capping for this side
Till I win, I'm clapping for the winners
They no fit to study my quater
Me I no Dey form Good Samaritan
[Verse 4]
Tina banjo Lori omi soleni nko eru e wa ni
If we talking about troubles padi seru re wani
When I traveled to the wayward koma seni towami
Now I'm balling in the qulux Alaye mako bami
[Chorus]
This is kind of lifestyle that I choose
Charle give me lighter make I kush
No go take my silence for a fool
I fit course violence fela two
You know I'm a psychal oracle
Me I no de wait for miracle
Bitches on my right side in ah pool
This is kind of lifestyle that I choose
[Verse 5]
No be bragging things, they already know that already
Old man in a boy have been here since polez
[Verse 6]
Them know that I'm Bhad
They no fit denial
Awa lanje Lenu right from morning till night
[Verse 7]
I've been wondering how we get here 'cause the shit is not funny
How your homies go de laugh you when them see you falling
I don’t believe in no love all I need is money
I've been hustling for the dough
My momsy been calling
[Verse 8]
Man, I be soldier, further more
Pharmaco-tal drug baron
When I stepped in pelu bata fila won damo
They won push me, emi caterpillar won daran
[Chorus]
This is kind of lifestyle that I choose
Charle give me lighter make I kush
No go take my silence for a fool
I fit course violence fela two
You know am ah psychal oracle
Me I no de wait for miracle
Bitches on my right side in ah pool
This is kind of lifestyle that I choose
[Outro]
Man, I get God, I fear nothing
Get God, I fear nothing
Written by: Cazulee

