album cover
Answer
18
Afro-Beat
Answer 由 Win Music Records 于 2024年12月6日 发行,作为专辑“Answer - Single”的一部分。
album cover
发行日期2024年12月6日
唱片公司Win Music Records
语言English
旋律性
不插电
Valence
舞蹈性
能量
BPM115

制作

出演艺人
August Chuks
August Chuks
领唱
作曲和作词
August Chuks
August Chuks
作曲家
制作和工程
Mahd Jay
Mahd Jay
制作人

歌词

Your friend silifat
And khalifa don try
To make you understand yeah
Who for this world remain
Wey dey try to change your mind
I don tire, I don beg, oh girl!
Lemme know your plans yeaaah!!!
I fit lose my mind oh girl!
The things you do no gel
Omo you don make me fall in love
As I dey for your domot
Come open up your door
Only you I won enjoy
I get things i want to talk
Make I tell you wetin dey sup
People the call your homie
To tell am say you don mess up
Girl I know say
No be only me dey chop
No be only me dey touch
No be only me dey run am
As e be say you dey try use my head
No be only me you want
We go play along forever
Girl I have a question
Answer
Answer
Answer (oh girl make you answer)
How you go feel if na
Your brother them do this thing
Answer
Answer
Answer (oh girl make you answer)
How you go feel if na
Your brother them do this thing
Omo you don make me fall in love
As I dey for your domot
Come open up your door
Only you I won enjoy
I get things i want to talk
Make I tell you wetin dey sup
People the call your homie
To tell am say you don mess up
Girl I know say
No be only me dey chop
No be only me dey touch
No be only me dey run am
As e be say you dey try to use my head
No be only me you want
We go play along forever
Girl I know say
No be only me dey chop
No be only me dey touch
No be only me dey run am
As e be say you
Dey try to use my head
No be only me you want
We go play along forever
Written by: August Chuks
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...