album cover
Fall
448
世界音乐
Fall 由 TF Castle (Under Exclusive License to White Wolf Entertainment) 于 2025年1月14日 发行,作为专辑“ ”的一部分。Fall - Single
album cover
发行日期2025年1月14日
唱片公司TF Castle (Under Exclusive License to White Wolf Entertainment)
旋律性
不插电
Valence
舞蹈性
能量
BPM87

音乐视频

音乐视频

制作

出演艺人
Tony Frank
Tony Frank
声乐
作曲和作词
Anthony Franklin Ugochukwu
Anthony Franklin Ugochukwu
作曲家
制作和工程
slashbeat
slashbeat
制作人

歌词

To be frank it’s Tony frank
Dem plenty
Wey dey pray my pocket e empty
Oluwa no let them laugh me
Oluwa no let them ask me
Oluebe chimu no
Cause I've tried I've tried
And now I know
I cannot do it on my own oh
Oh no no
Oluwa no let them laugh me
Hicham anya nmiri
Dim Na anya
Hicham anya nmiri
Dim Na anya
Hicham anya nmiri
Dim Na anya
Ekwela ihere mem mo
Don't let me fall
Don't let me crawl
Don't let me fall
Don't let me fall
Don't let me crawl
Don't let me fall
Don't let me fall
Don't let me crawl
Don't let me fall
Don't let me crawl
Don't let me fall
Don't let me fall fall fall
Wetin I don see mouth no fit talk
Steady on the ground make I no go fall
Man wey dey work shey you gat to chop oh
Oh boy I gat to chop
I wear my agbada
Call my guys
Respect our Egberi papa
Oga SabiNus
You dey for my matter
How e dey be
Oluwa run me the least
Make I see front
Hicham anya nmiri
Dim Na anya
Hicham anya nmiri
Dim Na anya
Hicham anya nmiri
Dim Na anya
Ekwela ihere mem mo
Don't let me fall
Don't let me crawl
Don't let me fall
Don't let me fall
Don't let me crawl
Don't let me fall
Don't let me fall
Don't let me crawl
Don't let me fall
Don't let me crawl
Don't let me fall
Don't let me fall fall fall
Written by: Anthony Franklin Ugochukwu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...