album cover
album cover
Yeah Yeah 由 Afrobeats Distro 于 2024年12月13日 发行,作为专辑“Compilation ii - Single”的一部分。
2024年12月13日
唱片公司Afrobeats Distro
语言English
BPM104
旋律性
不插电
Valence
舞蹈性
能量

音乐视频

音乐视频

歌词

INTRO
.
WELCOME TO ANOTHER FREESTYLE SESSION WITH SUREBOI MOVEEK IN THE BUILDING.......GAYE
.
CHORUS 18×
VERSE 1
.
SOUTHBEAT DROP ON THE TUNES
MAKE THE GIRLS MAKE DEM SHAKEAM
MAKE DEM FEELAM MAKE DEM ROLLAM
MAKE DEM FIRE MAKE DEM KILLAM
MAKE DEM TEARAM MAKE DEM DOAM
MAKE DEM DANCE AM MAKE DEM GINGER AAAHH HEEY
.
SHAYBI NA ME BE D BOY WEY DEY KILL D SHOW
OMO NA MY SONG MAKE D BOYZ AND GALZ 2 FLOW
WHYNAM WHYNAM MURDER PON D BEAT
DO D FIRE DANCE PON D BEAT
.
CHORUS 18×
.
AFRICAN BAE YOU BLACK AND BEAUTY
SEXY BODY YOU BAD AND NAUGHTY
BAD AND BOUJEE TELL ME WAT U WANTING
FELL IN LOVE WITH YOU GAL AT THE POOL PARTY
.
CHOCOLATE GAL MY ONLY
ME LEAVE YOU FOR NOBODY
IF YOU LEAVE ME I BE LONELY
CUZ BABY YOU MY ONLYYYY
CHORUS 18×
..
VERSE 3
GAL COME GIVE ME GOOD GOOD VIBE TONIGHT
SWEET LOVE MAKE YOU FEEL ALRIGHT
I GAT HENNESSY AND CHAMPAGNE FOR TONIGHT
COME ON COME ON AND TURN OFF THE LIGHT
Written by: Kabiru Ibrahim Ahmed
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...