制作
出演艺人
Vicoka
表演者
Christopher Victory
领唱
作曲和作词
Christopher Victory
词曲作者
制作和工程
Ceedex
制作人
Andrew
制作人
歌词
[Intro]
I just wan feel good, I just wan feel good, I just wan feel good, I just wan feel good
I just wan feel good, I just wan feel good, I just wan feel good, I just wan feel good
[Verse 1]
Cocaine, e no be pain killer wey dey cure pain, oh cure pain
Mama pray for me, i need that your prayer wey dey help me, oh help me
[PreChorus]
I no want anything wey go wan dey bother me
As i dey grind i no send anybody
If e too much i go down on my knees and tell my needs
To Baba God wey dey help anybody
[Chorus]
And I'm feeling good today eh eh
I'm feeling good today eh eh
And I'm feeling good today eh eh eh eh
I'm feeling good today
I'm feeling good today
And I'm feeling good today
Today
I'm feeling good today
Today
And I'm feeling good today eh eh
Today
I'm feeling good today
I'm feeling good today and I'm feeling good today
[Refrain]
I just wan feel good, I just wan feel good, I just wan feel good, I just wan feel good
I just wan feel good, I just wan feel good, I just wan feel good, I just wan feel good
[Verse 2]
And i don tire, to dey reason wetin no matter
Cus na God wey be my father and i know say one day e go better
So why i come dey stress
For matter wey i for dey rest
Go dey feel say i dey depressed
With the things we e full my head
[PreChorus]
I no want anything wey go wan dey bother me
As i dey grind i no send anybody
If e too much i go down on my knees and tell my needs
To Baba God wey dey help anybody
[Chorus]
And I'm feeling good today eh eh
I'm feeling good today eh eh
And I'm feeling good today eh eh eh eh
I'm feeling good today
I'm feeling good today and I am feeling good today
Ohhh wipe your tears
Ohhh see your shine beside you
Ohhh wipe your tears
Ohhh see your shine beside you
[Refrain]
I just wan feel good, I just wan feel good, I just wan feel good, I just wan feel good
I just wan feel good, I just wan feel good, I just wan feel good, I just wan feel good
Written by: Christopher Victory

