制作

出演艺人
Maya Blu
Maya Blu
声乐
作曲和作词
Fredrick Senaya Kofi Adzudzor
Fredrick Senaya Kofi Adzudzor
作曲
Benjamin Mensah Garzy
Benjamin Mensah Garzy
作曲
制作和工程
Mix Master Garzy
Mix Master Garzy
制作人

歌词

Lover lover
You be my super super super
You be my lover lover lover
Just Blu on it
I hail you Aaaa, Hail you Aaaa
I hail you Aaaa, Hail you Aaaa
I just want to celebrate
Join me let's jubilate
Only you complete me
Nobody go fit debate
You, you, you be my super super super
Who, you be my lover lover lover
Oh Nobody go fit to ever ever
That's why I hail you Aaaa
Hail you Aaaa
I hail you Aaaa
Hail you Aaaa
I hail you Aaaa
Hail you Aaaa
I hail you Aaaa
Hail you Aaaa
Hail you
You share my energy
Share my memory
Share my love
Share my mind
And my heart too
You do like battery
You power me too
I give you all
Give you mine
Give you all too
Chineke you bless me
Ebelebe no dey for, no dey for me
Chineke you don do am again
Ebelebe no dey for, no dey for me oooo
I hail you Aaaa
I hail you Aaaa
Hail you Aaaa
I hail you Aaaa
Hail you Aaaa
I hail you Aaaa
Hail you Aaaa
Hail you
Hail you Aaaa, Hail you Aaaa
Hail you Aaaa, Hail you Aaaa
Written by: Benjamin Mensah Garzy, Fredrick Senaya Kofi Adzudzor
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...