制作
出演艺人
SunshineGzuz
表演者
作曲和作词
Victor Onugha Chike
词曲作者
歌词
I just Dey find my peace
Na wetin wey concern me
And when I light my weed
I no dey see nothing
Wetin I want again
If I get my peace of mind
Wetin I want again
If I get my peace of mind
E don be e don be
I no send anybody
I no go talk sorry sorry
Outside with my shawties, yeah eh
If you notice
I'm all about my money
Party after party
I just wan dey happy
(Ye), I'm not a yes man
Jah be the dot for my decimal
If I feel down I call Shima
When I wan flex I call my jiggers
Cruising in a Tesla
Brown skin boy be like Bonavita
Stacking my paper like drug dealer
Boy too sweet I be vanilla
I just Dey find my peace
Na wetin wey concern me
And when I light my weed
I no dey see nothing
Wetin I want again
If I get my peace of mind
Wetin I want again
If I get my peace of mind
E don be e don be
I no send anybody
I no go talk sorry sorry
Outside with my shawties, (yeah eh)
If you notice
I'm all about my money
Party after party
I just wan dey happy
Written by: Victor Onugha Chike

