制作

出演艺人
Iyobosa Freedom Ogieriakhi
Iyobosa Freedom Ogieriakhi
和声
作曲和作词
Iyobosa Freedom Ogieriakhi
Iyobosa Freedom Ogieriakhi
词曲作者
制作和工程
Godwin Idios
Godwin Idios
制作人

歌词

Freelove
Lipz in the Building
Yeah
How many milli make 1 Billi
1000 milli make 1 Billi
I don make plenti milli
I don get Plenti Billi
Am a billionaire
Hey yeah
Am billionaire
He don tey wey I dey work night and day
You know say this life Na no work no pay
Make u go work make you stop to dey hate
Make you work hard oh
So you go chop life oh
Baby come take card make you go Dubai
Anything you like make you buy
Make you chop life oh
Oh lo lo lo
How many milli make 1 Billi
1000 milli make 1 Billi
I don make plenti milli
I don get Plenti Billi
Am a billionaire
Hey yeah
Am billionaire
Billionaire mindset
Life without stress
Hustle wey Jah bless
After work to flex
No time to stress
Live life Kule Kule
Live life Kule Kule
As a billionaire
As a billionaire
I don make many milli
I don get plenty billi
No stress to chest the Billings
Cos I get Plenti billi
Nothing dem wan tell
Cos I get Plenty
Plenty cars in my yard
Exotic cars in my yard
A class
How many milli make 1 Billi
1000 milli make 1 Billi
I don make plenti milli
I don get Plenti Billi
Am a billionaire hey yeah
Am billionaire
Written by: Iyobosa Freedom Ogieriakhi
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...