音乐视频
音乐视频
制作
出演艺人
BRIYT TINO
表演者
Ebisco Sugar
声乐
Fiokee
吉他
Bright Idhigu
声乐
作曲和作词
Ifiok Effanga
作曲
Bright Idhigu
词曲作者
Ebike Jacob Sanzu
词曲作者
制作和工程
Ebisco Sugar
制作人
歌词
Because you cover me
Non of this evil men wey Dey plan for me
Go fit conquer me eh
I carry glory for body
No matter the hard time or economy
My money go quick come like indomie yea
I no Dey fake am hope you know
Na God Dey make my blessings show
I no Dey fake am hope you know
Na God Dey make my blessings show
Call all my guys make we jaiye
Call all my girl make we jeun soke
Jeun Soke eh
We go dance we go dey for two weeks
BRIYT TINO sharp boy me no dey carry last
We go dance we go dey for two weeks
BRIYT TINO sharp boy me no dey carry last
Some people think say
na Juju power na Dey do am for me
But na Gods grace Dey run am for me Yeah
Because you cover me
Non of this evil men wey
Dey plan for me
Go fit conquer me eh
I carry glory for body
No matter the hard time or economy
My money go quick come like indomie yea
I no Dey fake am hope you know
Na God Dey make my blessings show
I no Dey fake am hope you know
Na God dey make my blessings show
Kona na Kona na Kona na ko ko ko
Una Dey dance awilo
But we Dey dance sanko
Na steady na na I Dey collect
Without no connect without no connection
BTC full wallet without them I dy collect
Them no fit trace my connect
Because you cover me
Non of this evil men wey
Dey plan for me
Go fit conquer me eh
I carry glory for body
No matter the hard time or economy
My money go quick come like indomie yea
I no Dey fake am hope you know
Na God Dey make my blessings show
I no Dey fake am hope you know
Na God Dey make my blessings show
Written by: Bright Idhigu, Ebike Jacob Sanzu, Ifiok Effanga


