album cover
Pled Guilty
41
Hip-Hop/Rap
Pled Guilty 由 Big youngin's 于 2024年1月19日 发行,作为专辑“Pled Guilty - Single”的一部分。
album cover
发行日期2024年1月19日
唱片公司Big youngin's
语言English
旋律性
不插电
Valence
舞蹈性
能量
BPM71

制作

出演艺人
Runty
Runty
表演者
Carlson
Carlson
伴唱
作曲和作词
Anuba Chidera Able
Anuba Chidera Able
作曲家, 作词
制作和工程
Einstein
Einstein
制作人

歌词

I come from a place called Nigeria
EFCC no dey use man laugh
Small update cast you wan do cash out
2 seconds post say na ask for tag
10k dollar with Canadian loud
Where the rheez dey make I smoke my loud
Client don sure Biko hold am tight
I wan chop life make I live my life
I come from a place called Nigeria
EFCC no dey use man laugh
Small update cast you wan do cash out
2 second post say na ask for tag
10k dollar with Canadian loud
Where the rheez dey make I smoke my loud
Client don sure Biko hold am tight
I wan chop life make I live my life
So many times man I some signs
Geared up got my chest so high
Always saw this coming man I ain't gon lie
Destiny says boy it's just your time
It's about that time get my heads up high
So many things wey my eye don see
Dem don try rub me for poto poto
Carry my hand say I be ogbono
Clear eye see wetin clear eye no see
Boys on the Streets are you guaranteed
Some na red o some na black
Everyday what ? quarantine
Wale wey I chop shey na rice and beans
One girl next door say she like my drip
Omo guy me I know say na big deceit
Locked behind bars you go feel the heat
Fake love everywhere you go know your Gees
No mistake am with your frenemies
I've learnt a lot bigger lessons
While I wait for what ? bigger blessings
Once a felon no more felony
Bring more melody
No more remedy
Alhamdullilah no more exhibit
Once a suspect now a visitor
Voices in my head while I pled guilty
All day all night had big pity
Feeling silly call me Willie out from the streets
They wanna kill me
One count charge impersonation
Vivid what ? Imagination
Me I can't lie I no fit mention
What if them block you for junction
I come from a place called Nigeria
EFCC no dey use man laugh
Small update cast you wan do cash out
2 second post say na ask for tag
10k dollar with Canadian loud
Where the rheez dey make I smoke my loud
Client don sure Biko hold am tight
I wan chop life make I live my life
Free runty
Free runty
Free runty
Written by: Anuba Chidera Able
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...