album cover
Things
album cover
Things 由 Spontaneous Vibes Music 于 2025年1月6日 发行,作为专辑“MR BADY DEH HERE XO - EP”的一部分。
2025年1月6日
唱片公司Spontaneous Vibes Music
语言English
BPM
旋律性
不插电
Valence
舞蹈性
能量

音乐视频

音乐视频

歌词

Mr. Bady deh here xo
Issa Spontaneous Vibes
OG Fe Rhythm
To be a man e no easy
You go struggle struggle
You go hustle hustle
To make it
There's no free food in free town
You know you got to work hard yeah
Bady dey run town yeah
Na who give up fuck up
This life na one cum sitting on top
But we started from the bottom
I dey fuck like with condom
Me I no dey quick cum
I no dey run from a fight
The hunter now the hunted
The Matter don dey casted
Fire on the mountain
People agitating
Bady na most wanted
Energy on hundred
I no dey send their papa
Send their papa
So many thing, many thing
Many thing, many thing
Many thing wey man don see
So many thing yeah yeah oh
So many thing, many thing
Many thing, many thing
Many thing wey man don see
So many thing yeah yeah
So many thing yeah yeah
Aroma Schnapp
Pour drink for my cup iyo
Make I calm my nerves
Emma Odogwu no be guy name
Everybody know say I dey my lane iyo
Me I no dey mind dem
If dem like make dem take panadol
For my my headache o
I'm a winner
I got kids who need dinner
My blessings flow like river
Cold heart like a winter, born sinner
The hunter now the hunted
The Matter don dey casted
Fire on the mountain
People agitating
Bady na most wanted
Energy on hundred
I no dey send their papa
Send their papa
So many thing, many thing
Many thing, many thing
Many thing wey man don see
So many thing yeah yeah oh
So many thing, many thing
Many thing, many thing
Many thing wey man don see
So many thing yeah yeah
So many thing yeah yeah
Pour drink for my cup iyo
Make I calm my nerves
Issa Spontaneous Vibes
Written by: Ezebue Uchenna Richard
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...