制作
出演艺人
Spyro
表演者
作曲和作词
Oludipe Oluwasanmi David
作曲
制作和工程
Bashanything
制作人
歌词
[Intro]
Spyro
Lo lo lo lo
[Chorus]
The angels are singing
Beautiful
Chocolate oh
Beautiful
Black skin caramel oh
Beautiful
Bio bio bio
Beautiful
The angels are singing, ah ah
Beautiful
You dey hot, the sun dey beef you gan-an
Beautiful
Other girls are crude, you're refined
Beautiful
Orekelẹwa
Beautiful
[Verse 1]
You dey make all dem guys dem crushing
And dem girls dem wanting
This your pretty body
You know say heaven sef endorse it
Baby don't stop fronting
This your pretty body
[Verse 2]
Check my status
Na you I dey post for my status
Only you I wan drive for my brabus
And I want make you dey for my caucus
O ya wa gbọ o
All of these girls dem dey wait make you jabọ o
But na you wey I want for my caucus
Pretty body
[Chorus]
The angels are singing
Beautiful
Chocolate oh
Beautiful
Black skin caramel oh
Beautiful
Bio bio bio
Beautiful
The angels are singing, ah ah
Beautiful
You dey hot, the sun dey beef you gan-an
Beautiful
Others girls are crude, you're refined
Beautiful
Orekelẹwa
Beautiful
Written by: Biola Emmanuel Bashorun, Oludipe Oluwasanmi David

