制作
出演艺人
Jhaygold
伴唱
作曲和作词
Jeremiah Nulayo
词曲作者
制作和工程
Wiss
制作人
歌词
Puff puff o
Puff puff o
No time for long talk o
Puff puff o
Puff puff o
You know time dey go
No go dey jonze
Like play say time don dey go
As I dey drop my flows
Light up o
Tell them say e don go
E no easy for who no get helper
So me no dey talk me I Jejely waka
Face my own matters
Them be like me don dey menta
Shey you go lie say the vibe e no enter
I tell them to pass
For that **** wey back o
Marojo mi laida we go fight o
As I know get the today
Tomorrow bad o
Tell them say e don go o
And I be black Broke boy wey no get option
Ibi tima de made be say no mention Uhn Uhn
Shey you Dey feel the flows
Puff puff o
Puff puff o
No time for long talk o
Puff puff o
Puff puff o
Remember to pass pass o
Pass pass o
No time for love talk o
Pass pass o
Pass pass o
Hey Jhaygold you Dey listen
Hope say you dey feel me
Ask them your fans if them like me
Maybe I still sabi
Abi Omo de Lon worry mi
I’m feeling some kind when am vibing
I Dey here with only padi
Jhaygold you sabi oh ah
Padi mhi sabi oh yeah
Jozzy you too sabi
But industry corny
I swear e no funny
Say e hard for who no get money
Say Korimi Gbemi Debi ire
Keleda malo sun gbagbe
You know my mama don dey wait
Night and day she dey pray
Puff puff o
Puff puff o
No time for long talk o
Puff puff o
Puff puff o
Remember to pass pass o
Pass pass o
No time for love talk o
Pass pass o
Pass pass o
Puff puff o
Puff puff o
No time for long talk o
Puff puff o
Puff puff o
Remember to pass pass o
Pass pass o
No time for love talk o
Pass pass o
Pass pass o
Written by: Jeremiah Nulayo