歌词
(They don come o)
Ok ok Ok
Oni shey owa ok o
But it’s hard to be ok
With some kind pains
But it’s gonna be ok
These people been play me like guitar
I been think say na fiokey
Life is a crazy journey
I keep it wavy
I tell em the glory is mandatory
We no go stay sad forever
That’s why I dey gbera
Make I no go lose this ginger
Before they go carry me dey bobo
You no go stay down forever
Get up and gbera
Make you no go snooze your ginger
Believe is our logo cus
Normal normal normally
Them dey feel am normally
From naija to Kigali
Normal normal normally
Kumasi down to Mali
Men them mount artillery
Comot body for big believer
Too many things be touch my heart
But then no fit to cut my liver
Coming from far away
Me I no fit to down play my role no
Knowing that karma dey
Me I no fit talk down no man
But you know say agitlity opor
Ability choke
Sometimes e dey be like I don’t even know
Omo tranquility choke
Normal normal normally
Them dey feel am normally
From naija to Kigali
Normal normal normally
Kumasi down to Mali
Men them mount artillery
(Comot body for big believer
Too many things be touch my heart
But then no fit to cut my liver
Coming from far away
Me I no fit to down play my role no
Knowing that karma dey
Me I no fit talk down no man)
Written by: TEEgOD