album cover
Console
album cover
Console 由 Warner Music Africa 于 2025年3月21日 发行,作为专辑“LIVEWIRE - EP”的一部分。
2025年3月21日
唱片公司Warner Music Africa
语言English
BPM117
旋律性
不插电
Valence
舞蹈性
能量

歌词

[Verse 1]
Monday morning
Don’t chat to me if you talking yama
If it’s not money
Don't talk to me, I'm all about my kpa
I really move like I’m insane
Crase and kolo no be the same
You know say my way no be your way
[PreChorus]
Go, going
I got to get this going
Nights that I've been lonely
Nobody dey come console me
Lowkey
I’ve been on molly
Spending too much money
Party no dey if e no be Romi
'Cos no way
[Chorus]
Suffer no fit us, na why want more money
I no fit give Caesar, wetin dey for me?
I no fit wait again, I no fit wait again
Ah-ahhhhh, ahhh-ahhh
[Verse 2]
I’m real born winner
Ori ngbona, e dey burn pass cigar
Fear no man 'cos Jah my pillar
Gone are the days I no fit chop dinner, I no fit chop dinner
[Verse 3]
Who kolobi dem wan kolobi awa
Their shawtys dey follow me
Giving them back to back
They can testify
One time don’t dull the Vibe
[Chorus]
Go, going
I got to get this going
Nights that I've been lonely
Nobody dey come console me
Lowkey
I’ve been on molly
Spending too much money
Party no dey if e no be Romi
'Cos no way
[Chorus]
Suffer no fit us, na why want more money
I no fit give Caesar, wetin dey for me?
I no fit wait again, I no fit wait again
Ah-ahhhhh, ahhh-ahhh
[Chorus]
Suffer no fit us, na why want more money
I no fit give Caesar, wetin dey for me?
I no fit wait again, I no fit wait again
Ah-ahhhhh, ahhh-ahhh
[Outro]
Go, going
I got to get this going
Nights that I've been lonely
Nobody dey come console me
Lowkey
I've been on molly
Spending too much money
Party no dey if e no be Romi
'Cos no way
Written by: Eyiaromi Daniel Adetokunbo, King David Adeboye, Olawale Adeola
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...