album cover
Sapiosexual
album cover
Sapiosexual 由 Waka Music Limited 于 2025年3月21日 发行,作为专辑“Sapiosexual - Single”的一部分。
2025年3月21日
唱片公司Waka Music Limited
语言English
BPM109
旋律性
不插电
Valence
舞蹈性
能量

歌词

[Verse 1]
Oh my head
Oh my neck I dey carry overload
I'm a ten over ten
Beauty over dose
Wonyame a wenya adeɛ
Wogyae mea wabɔka
'Cause I fall for guys only
Wey dem geti high sense
[PreChorus]
I no go dey fall for your cedi cedi
Why you dey do am gidigidi
You show me your colorsi feeli feeli
I know you dey want am gidigidi
I no go dey fall for your cedi cedi
Why you dey do am gidigidi
You show me your colorsi feeli feeli
I know you dey want am gidigidi
[Chorus]
'Cause I'm a sapiosexual (Sapio, sapiosexual)
I'm a sapiosexual (Sapio, sapiosexual)
Sapiosexual (Sapio, sapiosexual)
I'm a sapiosexual (Sapio, sapiosexual)
[Verse 2]
See my body sift
I dey burst his head like tsunami
He say mi amor
Ebi your body wey dey ginger me
This boy say he wants me
He wants me to be his muse
He don take blood tonic
Get appetite want chew
[Verse 3]
So he can't concentrate o
He just dey gyrate o
Hallucinate o
But he can't penetrate o
[Chorus]
'Cause I'm a sapiosexual (Sapio, sapiosexual)
I'm a sapiosexual (Sapio, sapiosexual)
Sapiosexual (Sapio, sapiosexual)
I'm a sapiosexual (Sapio, sapiosexual)
Written by: Wendy Addo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...