音乐视频

音乐视频

制作

出演艺人
Iyore
Iyore
表演者
Iyore Destiny Akhaze
Iyore Destiny Akhaze
混音艺人
作曲和作词
Iyore Destiny Akhaze
Iyore Destiny Akhaze
词曲作者
制作和工程
Loopybeatz
Loopybeatz
制作人

歌词

Ibuprofen for the pain
Just for gain I endure all the pain
I’m moving like the train
I no wan fail na why I dey pray
Slept with a smile but woke up with a heavy heart
The bag I dey chase cause nobody go gimme that
Doing it solo cause I no be the copy cat
I lead they follow
My soldiers them Roger that
Ibuprofen for the pain
Just for gain I endure all the pain
I’m moving like the train
I no wan fail na why I dey pray
Meh I don’t think I can
Cause it hurt like gun shot wound
When I think about the past
Oh it feels like a pain for two
Tho I came from the ghetto
Oju mi tiri
Many many things
Wetin you wan show me
Man no be butter
Eyes don see
So many things
Nothing you fit do me Ye!
Life is like a movie
This is not a cartoon
Those wey dey hurt you
still dey follow you smile too
Dem Dey follow you chow too
The snakes and the rats too
Ibuprofen for the pain
Just for gain I endure all the pain
I’m moving like the train
I no wan fail na why I dey pray
Meh I don’t think I can
Cause it hurt like gun shot wound
When I think about the past
Oh it feels like a pain for two
Tho I came from the ghetto
Oju mi tiri
Many many things
Wetin you wan show me
Man no be butter
Eyes don see
So many things
Nothing you fit do me Ye!
Ibuprofen for the pain
Just for gain I endure all the pain
I’m moving like the train
I no wan fail na why I dey pray
Written by: Iyore Destiny Akhaze
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...