album cover
Work
album cover
Work 由 Encore Recordings 于 2022年12月9日 发行,作为专辑“SAME BEAT DIFFERENT VIBE - EP”的一部分。
2022年12月9日
唱片公司Encore Recordings
语言English
BPM115
旋律性
不插电
Valence
舞蹈性
能量

歌词

Hmm da-da-da-mi-da-mi-da
Da-ba-ya-mi-yah-mi-ja
Hmm daya ji-ta-ji-ta o
Iam iam i am billirano (da-ba-ya-mi-yah-mi-ja)
Da-ba-ya-mi-yah-mi-ja
Da-ba-yah-mi-da-mi-da
E no easy for anybody so n---a ma teramo
N---a majaye lo lowkey
N---a ma shomolo
Wonle masoro mi leyin shey bi awon lomo
Gbewonlo nonstop
Koto dipe wonmo
You wey you think sey you get person
Omo na person dey do person
Iyonu olohun oba oni shesin
Koluwa pin ire wasi odomi
No be fault say i dey para mode
Shebi na money dey make me dey jones
And I fit to do anything for the dough
Now demma feeling the boy see rano
Life no be play e no dey sweet like cake
Iya jemi oje shege
Ewo omo agege toferege
Orin mofin gawu kinri ti ajeshe
Life no be play e no dey sweet like cake
Iya jemi oje shege
Ewo omo agege toferege
Orin mofin gawu kinri ti ajeshe
Omo this year must obey
Make all my effort no be in vain
Komashe sumi moshe dide
Papa mama n'be nile
So many sleepless night
Call my name again getting familiar
I wan spend money miofena paper
Kemi mashe bawon rogun aleba
Uncountable money before twenty
Living my life omo no stressing
When I look at the time it is 4 30
As omo jeje I dey do my thing
No be fault say i dey para mode
Shebi na money dey make me dey jones
And I fit to do anything for the dough
Now demma feeling the boy see rano
Life no be play e no dey sweet like cake
Iya jemi oje shege
Ewo omo agege toferege
Orin mofin gawu kinri ti ajeshey
Life no be play e no dey sweet like cake
Iya jemi oje shege
Ewo omo agege toferege
Orin mofin gawu kinri ti ajeshe
E no easy for anybody so n---a ma teramo
N---a majaye lo lowkey
N---a ma shomolo
(da hmm da)
It's segha beat pro
Written by: Adedayo Adesegha, Ogunsola Basit Olayinka
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...