album cover
Inside
16,966
Afro-Beat
Inside 由 Encore Recordings 于 2023年12月14日 发行,作为专辑“ ”的一部分。Inside - Single
album cover
发行日期2023年12月14日
唱片公司Encore Recordings
旋律性
不插电
Valence
舞蹈性
能量
BPM114

制作

出演艺人
KOJO BLAK
KOJO BLAK
表演者
mcdonald braide
mcdonald braide
领唱
作曲和作词
Isaac Odoi
Isaac Odoi
词曲作者
Gabriel Mensah
Gabriel Mensah
词曲作者
mcdonald braide
mcdonald braide
词曲作者
制作和工程
Tough
Tough
制作人
Ugly
Ugly
制作人

歌词

You dey high on colos
No fit sleep on pillow
Henny no fit kill us
Father Lord come heal us
I no fit burst your balloon oh
Me sef want your own
When I face my mirror
Tell myself, Adotey, Adotey
No dey think too plenty
Mind dey pain me
Nobody go save me
I no fit to blame you
I dey on my journey
Oh my mind dey pain me
Tamo noko fee mi
I no fit to blame you
I dey on my journey
I know what you feel inside, Inside
You feel inside
I know how you feel inside, Inside
You feel inside
My brain
Oh my brain
Dey delay oh
Dey delay oh
This thing wey I don take
No go judge me
I'm tryna ease my pain
And as I dey my lane
No go talk I stubborn
E go pain me
Nobody go save me
I no fit to blame you
I dey on my journey
Oh my mind dey pain me
Tamo noko fee mi
I no fit to blame you
I dey on my journey
I know what you feel inside, Inside
You feel inside
I know how you feel inside, Inside
You feel inside
Written by: Gabriel Mensah, Isaac Odoi, mcdonald braide
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...