音乐视频

音乐视频

制作

出演艺人
PaBrymo
PaBrymo
声乐
Monaky
Monaky
声乐
作曲和作词
PaBrymo
PaBrymo
词曲作者
Monaky
Monaky
词曲作者
制作和工程
Badass
Badass
制作人

歌词

[Verse 1]
Make I open your eyes like fruit of Eden
If only you knew where u know reach is a new beginning
E be the vibe, you no need to do remix or sped up
Cos e dey gbono nonono, you go see multicolor
[Verse 2]
You go make I open your eyes like fruit of Eden
No go dey zussssss where u know reach is a new beginning
E be the vibe, you no need to do remix or sped up
Cos e dey gbono nonono, you go see multicolor
[PreChorus]
You go lelele till early in the morning
Mede mede no fit be burden
Different strain for different jamboree
Cranberry, for henny
[Chorus]
Me nah anomaly
I dey divergent
I like to finess-eeeee
Finessing
[Chorus]
Me nah anomaly
I dey divergent
I like to finess-eeeee
Finessing
[Verse 3]
Ogbeni wake up, I can tell that you fucking sleeping
Burst the Molly
S.A.D boys dem one be happy
Crash the party
I make orobo kiboroki
We no sabi your face, **** get to stepping
[Verse 4]
E dey be dem like science
The booty oversize
E dey scatter her spandex
I dey give dem assignment
Cause if you go gbolo gbolo you go see many colors
[PreChorus]
You go lelele till early in the morning
Mede mede no fit be burden
Different strain for different jamboree
Cranberry, for henny
[Chorus]
Me nah anomaly
I dey divergent
I like to finess-eeeee
Finessing
[Chorus]
Me nah anomaly
I dey divergent
I like to finess-eeeee
Finessing
Written by: Monaky, PaBrymo
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...