制作

出演艺人
Ejoya
Ejoya
表演者
FirstKlaz
FirstKlaz
表演者
Treeps
Treeps
表演者
Tru Crack
Tru Crack
贝斯
作曲和作词
NELSON ONYEBUCHI EZEAGBOR
NELSON ONYEBUCHI EZEAGBOR
作曲
Justice Esla Joseph
Justice Esla Joseph
作曲
AGBEDO EBUBE VICTOR
AGBEDO EBUBE VICTOR
词曲作者
制作和工程
Tru Crack
Tru Crack
制作人
Mothelesi Ofentse
Mothelesi Ofentse
制作人

歌词

[Verse 1]
La la last night I dey with with one barny dey sample her thing for koro
She put me for mood and na time to dey choke and she say make i chill like so
I never chuck prick she start to dey bill me
You promise me wig and phone
How i go do wey i want to release I gas send her the least like so
[Chorus]
Konji na ba
Konji na ba
Konji na, konji na ba
Money i pose to use to buy land
Use to buy land
I use am buy ụmụ nwanyị bag
Konji na ba
Konji na ba
Konji na, konji na ba
Me wey dey say i must to buy car
I go buy car
I put money for ụmụ nwanyị bank
[Verse 2]
You no go believe if i tell you o
I send her money for my Zelle o
Na as i release i come to my sense o
Mogbe o ahh
Mogbe o
You no go believe if I tell you o
I send her money for my Zelle o
Na as i release i come to my sense o
Mogbe o ahh
Mogbe o
[Verse 3]
Ebelebe
Wetin I go do for yansh is dangerous
Ekelebe
It's Serious!
Opue
Sade make I knack sampu
Make u ekwe
You know say today
You don enter gobe
You really wanna know
(Dunno)
You really wanna know
(You dunno)
I put u on the way one time
That's for sure
[Verse 4]
And my blood don dey hot
My kporon don dey strong
Sey make i line you one time
Make you tell me!!
[Chorus]
Konji matter
Konji na ba
Konji na, konji na ba
Money i pose to use to buy land
Use to buy land
I use am buy ụmụ nwanyị bag
Konji na ba
Konji na ba
Konji na, konji na ba
Me wey dey say i must to buy car
I go buy car
I put money for ụmụ nwanyị bank
Konji na bastard
Written by: AGBEDO EBUBE VICTOR, Justice Esla Joseph, NELSON ONYEBUCHI EZEAGBOR
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...